Dem write say total of 1,989,668 people register for JAMB exams this 2024.
and out of that number 982,393 be male and 1,007,275 of the candidates be woman……
E be like say men no too like to go school again……
Inside that figure sef wen i mention upchair, plenty people fail the exam and that is plenty parents dey rejoice if their pikin pass am…..
Which person pikin or relative fail or pass? wetin e score?No lie oh!!!