Pidgin Post – Boys Don Enter Street..


This nah the Prison for Naija wey dem say 119 prisoners escape from and dem dey find dem? This na prison?

Rain fall and all the wall collapse and the Bros dem enter street…..
For abroad prisoners no even dey fit dig wall because the concrete and things wey dem mix build the wall strong well well..
For Naija rain fit collapse prison wall wey dem lock dangerous prisoners…..
My prayer be God abeg, give those prisoners second chance…..


Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *